Funny Pidgin Proverbs

1.1K 83 16
                                    

A/N: Thank You so much to @AylaGold for the AWESOME new cover. She made my day, really. And she was fast. Can't say thank you enough Hon. I know y'all like it. So here are pidgin Nigerian proverbs, vote and comment. Una know dis o, that's why I didn't explain cos una go do am. 

No matter how hot your tempa be, e no fit boil beans
Translation: Calm down, your temper won't solve the problem

Chicken wey run way from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup
Translation: You can't run away from your destiny

Today's newspaper na tomorrow Suya wrap
Translation: Keep calm! Nothing lasts forever

Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef
Translation: Just be patient. Let the game come to you. Don't rush!

Akara and moin moin get the same parent, na wetin dey pass through make dem different
Translation: How you start doesn't matter, what matters is how you finish.

Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus
Translation: Give everyone what they deserve.

The difference between kpekere and plantain chips na packaging
Translation: Don't judge based on appearance alone

Escort me, Escort me, na im slave trade take start
Translation: Serious things sometimes start like a joke

The water wey dem use take make eba can never be recovered back
Translation: Don't cry over spilled milk

Funny Random Things That Only Nigerians Will Understand(ProjectNigeriaUC2017)Where stories live. Discover now