SOLITUDE REASONING

18 5 1
                                    


The fountains dey play hide and seek with the river
And the rivers dey fondle with the ocean
The breeze wey dey blow,
dey blow with perfect motion
Nothing for this world dey alone.
Everything wey exist under divine law dey flow together,
Why E no fit be you and me?

See as the mountains dey kiss the sky
And the waves dey crash one after the other,
Nobody go forgive any sister,
wey no gree (for) him brother.

And the sun dey shine him big eye on top the earth
And the moonlight dey kiss the ocean,
Wetin all this things mean
If you no fit kiss me my Ifeoma?

NEKU'S TALE Where stories live. Discover now