' 🄴🄸🄶🄷🅃🄴🄴🄽 '

Start from the beginning
                                    

"He wasn't the one in the video"

"What do you mean?"

"A girl. She's starting her YouTube channel"

"So she decided to use Allen's influence"

"She's good actually. She just said a few words to introduce us to her channel but I'm already looking forward to her videos"

"Whatever Allen likes, me too I like it"

"He featured in the video for a while too"

"The girl as well just opened her IG account"

"Guyyssssss"

"Wetin dey happen today nah?"

"Christopher and Tofi don repost oo"

"The girl's video?"

"Yes oo"

"Her name is Nifemi sha"

"What's the name if her channel?"

"Marie's Cafe"

"Marie's Cafe?"

"En"

"Nice name"

"Guys, even Big Bala don repost am"

"The girl already has over 500 followers in just ten minutes"

"What's her username?"

"Marie. There's an hypen before the Marie"

"Even her YouTube Channel already has over 300 subscribers"

"Who are these people abeg?"

"Where are they coming from?"

"I did not even see anything on Lolade sha"

"And Marie o, and Lolade o.... Who are they?"

"Which school do they attend?"

"DRC?"

"I don't think its DRC sha"

"Which school will they be attending?"

"Because to make friends with these people, na die oo"

"They rarely repost stuffs of others only on rare occasions"

"So Wetin dey occur?"

"Na only one day all these one don happen o"

"I just dey look this Lolade girl picture since. She fine die"

"She's fine oo"

"Even her natural face na die"

"Abeg God dey create"

"God dey create o"

"But shey no be God create me too ni?"

"Wahala don turn bicycle"

"Ehn nah"

"See how person pikin fine"

"I no be God's child too"

"You no be God's child, na God pikinyou be"

"Make una dey do this thing small small"

"Me I go swear for you"

"Abeg you fine"

"God pikin, God's child. You be fine girl"

"No mind am"

"But this thing no dey fair chai"

"Marie already has over two thousand followers sha"

"Na only Big Bala, Christopher, Tofi and Allen she followed back"

"She don dey follow Lolade sef"

"Lolade no even follow all these Landish models back"

"Na only Aishat she follow. And Dupe o, and Tutu, she no follow them back"

"No be pride be this?"

"If they vex say she no follow them back, make them unfollow her. Simple"

"See as this one don turn fan"

"Yes oo"












ᴇᴇɪɪɪɪɪ.....ᴘᴇᴏᴘʟᴇ ᴏғ ɢᴏᴅ,ᴡʜᴏ ɪs ᴛᴇᴀᴄʜɪɴɢ ᴀʟʟᴇɴ ᴀɴᴅ ɴɪғᴇᴍɪ ᴀʟʟ ᴛʜᴇsᴇ ʟɪɴᴇs ɴᴀʜ...ᴍᴇ sᴇғ ɪ ᴊᴜsᴛ ʜᴀᴅ ᴛᴏ ʙʟᴜsʜ,ᴛʜᴇ ᴡᴀʏ ᴛʜᴇʏ ᴡᴇʀᴇ ɢɪᴠɪɴɢ ᴛʜᴇᴍsᴇʟᴠᴇs ʙᴀᴄᴋ ᴛᴏ ʙᴀᴄᴋ ᴡᴀs sᴡᴇᴇᴛᴇɴɪɴɢ ᴍʏ sᴛᴏᴍᴀᴄʜ ʟɪᴋᴇ..... ɪғ ᴀʟʟᴇɴ ᴡᴀsʀᴇᴀʟ ᴘᴇʀsᴏɴ: ʜᴇ ᴡᴏᴜʟᴅ ᴇᴀsɪʟʏ ʙᴇʟᴀᴅʏ ᴋɪʟʟᴇʀ ᴍᴇʜɴɴɴɴɴ.....

ɪᴛs ᴀʟᴡᴀʏs ᴛʜᴇ sᴏᴄɪᴀʟ ᴍᴇᴅɪᴀ ᴘᴇᴏᴘʟᴇ ғᴏʀ ᴍᴇ.. ᴛʜᴇᴍ ᴅᴇʏ ʜʏᴘᴇ ᴛᴏᴏ ᴇᴊᴏʀ...ᴋᴏ ᴇᴀsʏ ,ɪᴛs ɴᴏᴛ ᴇᴀsʏ...

ʜᴏᴡ ᴍᴀɴʏ ᴄʜᴀᴘᴛᴇʀ ʀᴇᴍᴀɪɴ ғᴏʀ ᴛʜɪs ʙᴏᴏᴋ sᴇғ, ᴍᴀᴋᴇ ᴡᴇ ʀᴇᴀᴄʜ ᴄʜᴀᴘᴛᴇʀ ᴛᴡᴇɴᴛʏ, ᴡᴇ ɢᴏ ᴋɴᴏᴡ.

Aɴᴅ ɪ ʜᴀᴠᴇ ᴏᴘᴇɴᴇᴅ ᴍʏ ᴡʀɪᴛɪɴɢ ᴘᴀɢᴇ ᴏɴ ɪɴsᴛᴀɢʀᴀᴍ, ʏᴏᴜ ᴄᴀɴ ғᴏʟʟᴏᴡ ᴍᴇ ᴏɴ _𝑡ℎ𝑒.𝑠𝑒𝑚𝑖𝑙𝑜𝑜𝑟𝑒 ʏᴏᴜ ᴘᴇᴏᴘʟᴇ sʜᴏᴜʟᴅ ғᴏʟʟᴏᴡ ᴍᴇ ᴏᴏ ᴀʙᴇɢ, ɪʟʟ ʙᴇ ᴅʀᴏᴘᴘɪɴɢ sɴɪᴘᴘᴇᴛs ᴀɴᴅ ᴛᴇᴀsᴇʀs ᴏɴ ᴛʜᴇ ᴘᴀɢᴇ ᴏɴ ᴄʟᴇᴀʀɪɴɢ ᴛʜᴇ ᴅᴀʀᴋ sᴋɪᴇs ᴀɴᴅ ғʟᴏᴡᴇʀs ɪɴ sᴀʜᴀʀᴀ ᴀɴᴅ ᴛʜᴇ ᴏᴛʜᴇʀ ʙᴏᴏᴋ ᴛʜᴀᴛ ɪs sᴛɪʟʟ ᴄᴏᴏᴋɪɴɢ. Sᴏ ɪғ ʏᴏᴜ ᴅᴏɴᴛ ᴡᴀɴᴛ ᴛᴏ ᴍɪss ᴛʜᴇᴍ, ɢᴏ ᴀɴᴅ ғᴏʟʟᴏᴡ ᴍᴇ ᴏᴏ...

ᴛʜᴀɴᴋ ʏᴏᴜ.....

ᴏɴᴇ sᴄᴇɴᴇ ɪs ᴄᴏᴍɪɴɢ ᴇʜɴ.... ᴜɴᴀ ɴᴏ ɢᴏ ʟɪᴋᴇ ᴀᴍ.

FLOWERS IN SAHARAWhere stories live. Discover now