Beggie Beggie

19 7 0
                                    

Beggie Beggie~ Ayra Starr ft CKay

Requested by _Mayowa_

(Ayra Starr)

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

(Chorus)

See the way I dey beg you
Shey 'Bambi Allah' n mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go dey find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh ah ah yeah

(CKay)

See
E no be you, e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be John the baptist
I got issues (got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues After that, I kissed you
Then we made sweet love like we always do Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

(Chorus: Ayra Starr)

See the way I dey beg you
Shey 'Bambi Allah' n mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go dey find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh ah yeah

(Ayra Starr)

I wish I said this before, but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef, I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

(Chorus)

See the way I dey beg you
Shey 'Bambi Allah' n mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh ah yeah yeah yeah

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me

Lyrics Of Naija Songs (Old and New)Where stories live. Discover now