Episode 1

1.2K 41 8
                                        

Instagram: Just.aj_
Snapchat: realaj7

Ok, so way back in Jhs den adey feel sam chiq dem dey bell am Sally.The girl dey bee fucken so more boys demma eye dey inside.Sally too she be den holico chiqs som so she nor dey give boys eye.Oh sorry, anor tear intro give you squad.Am Edwin, squad dem nor me dey bell me AJ. Boys dey talk say abi fine boy but char as adey spy ma body for mirror inside anor dey trost. Ok so back to Sally. Samtime atalk boys say adey wan try my luck plus the chiq wey boys gimme vim. So as you know,Jhs swag, we nor dey tack in,den we dey button the top shirt button attache, den u do all.So a approach Sally.Den she dey solve Sam work bi, anor noe say ebi maths or pre-tech saf.Ano talk u boys, sally be real shark..so atalk "hi" wey she say yeah wossop.Den she dey wan see in body,so a barb the level den a sheda biz am say, the work the social teacher take have we ebi wenne page wey she talk me.Anor dey wan pie yawa biaa..So as adey gally go the squad demma der wey asheda do am guy-iesh wey na she dey smile so squad figa ado somtin bi amaa, so as aketch fans soorrr.How we go do am..So somtime, a force ago get sally in number for in paddy bi in der. Niggaman nor get whatsapp. Then ebi Itel Q7 den adey use. Hw3, the cell, u get portey the DJ nor come saf your portey no go flop..aswear. So a send am message. Adey der like 30mins she nor reply. Wey der noorr she send "who's this?" wey atalk am den she say "let's chat on whatsapp". Eeeii, Itel Q7 be synonym for bomb..how ago go whatsapp..a die.So der noorr wey format bok ma head inside.A flow am say"oh sorry,I uninstalled my whatsapp, I was dared" wey she trost. Den atalk am say we go crush for school moro wey she say vim.The next day nu, hw3!, ashada beta, ironed clothes, clean socks, well combed hair, polished shoes..today saf a tack in..I learnt previously that girls like decent boys. Abi u barb the level. The morning tee nu too na we get English wey me too a moe beta so den adey contribute den she dey spy me small small den she dey smile attache.

Look out for what happens in episode 2 with Sally.
AJ👑

Tales Of AJLa tua prossima ossessione. Scoprilo ora